Exola Play is currently on www.exola.net

Some University Did Not Join The Asuu Strike.

 

 


New informate wey dey ground be say, for February 2021 di Academic staff union of universities wey begin dia latest strike wey don last for seven months now. Di public universities lecturers don talk say govt go need sign one of the agreement wey dem implement for 2009, plus oda demands including di issue of dia payment platform. Since dem Govt and asuu don dey do gbas-gbos wey make some public universities pull out from di strike afta months of no solution. One of the latest school to pull out na kaduna state university, Kasu wey open school on september 5, 2022. For inside the tori, ASUU ogas for kasu tok say na true say some of dia members don return but some of dem still dey strike.

Here na list of schools wey don pull out and some wey don even resume; Kaduna State University wey pull out on sept 5th  2022, Gombe State University don resume on august  22nd  2022, Nasarawa State University go begin online screening sept 12TH  2022, River State University no join the strike at all  and some other universities.

 Meanwhile, di Socio Economic Rights and Accountability Project and five university students don sue una presido wey be Muhammadu Buhari before di National Industrial Court wey make dem dey seek order wey dem go use compel di federal govt to honour di agreement dem reach with asuu..

 

Comments