- Get link
- X
- Other Apps
Una good morning oo...
For the ogbonge news wey dey ground dis morning, na one senator Ifeanyi Ubah wey im convoy dy under serious attack for the place wey dem dey call Enugu-Ukwu
The senator wey dy under serious ambush by ogbonge assassins wey open fire for im convoy
Some of im aides and police officers don pkai
Na so the senator take manage escape with im bullet proof
- Get link
- X
- Other Apps

Comments
Post a Comment